Monday 17 October 2011

DIS GHANA BUAY

U den dis Ghana boy go bathe in the waters of Elmina
No Lux, no Rexona just Alata Samina
Dis Ghana boy no go quote you Shakespeare
Dis Ghana boy go give u som Kofi Anyidoho make your manual mind go to fifth gear
If this Ghana boy dey control your midfield nobody go fit go through, Essien
Dis Ghana boy no go play you Hip Hop and R & B, cos I go through plenty ena mate dede
Dis Ghana boy go sway u in his analogy, Kojo Antwi and Amakye Dede
Wey if this Ghana boy wan live up to in nickname Obumpa
Dis Ghana boy go slip in som Lumba
Dis Ghana boy no go dey plus you for the backseat of the taxi.
Nor, you den dis Ghana boy go wey troski.
Wey if you no dey like you go fit walk trost me.
See this Ghana boy no go pamper you.
Ba u mess plus this Ghana boy in girl e go hammer you.
Dis Ghana boy go fit tell u say fock off.
You see nor den we de do the tin for the shower inside yeah tog love.
See dis Ghana boy no go take u go restaurant.
Naa e go take you go som chop bar make you go test your hands
And just like sey Bruce Lee fought the Kung Fu
E be so knor u den am go cot the fufu.
Baby say no to expensive boutiques
Kantamanto all sizes shapes and physiques
Dis Ghana boy neva go try to impress
Cos e get beautiful heritage with no time to repress.
Dis Ghana boy no go shy for the Facebook stage top
In fact dis Ghana boy time som girl, wey e dey hope sey in words de touch am,
So sey if dem crosh ie den am go take off (clothes)
See dis Ghana boy no be romantic.
Ba a swear u go lov this Ghana boy after in room antics.
And dis Ghana boy can speak English in the queens diction.
But naa dis Ghana boy go prefer to speak pidgin.
Dis Ghana boy no be gangsta
Cos dis Ghana boy nor sey violence no be the answer
Dis Ghana boy probably dey bore you plus in lines stanza after stanza
Or e dey make your mind de crash, yea driver banza
Dis Ghana boy go fit make you turn ur lights down low
Make you no call dis Ghana boy eazy ba e go make you bend down low
Dis Ghana boy go stroke your thighs
Kiss you on the neck look you in your eyes
Wey you go fit be the inventor of sarcasm
Ba you no go fit fake this Ghana boy in orgasm
Multiple spasms
Toes sticking out, twisted fingers
Reaction of your body to this feeling that lingers
Body trembling, earthquake resembling, like being exorcised of demons in the temple
And as you dey lie there breathing heavy, tired and sweaty
You go close your eyes shake your head then whisper . . . . . . . THIS GHANA BUAY

1 comment:

  1. i swear i still laugh anytime i read this poem......

    ReplyDelete